Good morning - Good morning
Good afternoon - Good afternoon
Good evening - Good evening
Wetin be your name? - What is your name?
My name na… - My name is…
Where you from?/ You be from where/Where you come from? - Where are you from?
Na your first time? - Is this your first time?
I happy as I see you o - I was happy as I saw you
You fit epp me? - Can you help me?
I dey wait you since - I have been waiting for you since
I go call you later - I will call you later
I no too sure o - I am not very sure
Make we yan - Let's talk
Make we gist - Let's chat
Make we yan later - Let's talk later
Na you cook dis food? - Are you the one who cooked this food?
How far? - How is it going?
How you dey? - How are you?
How e dey be na? - How is it going?
I dey fine - I am fine
Wetin dey happen? - What's happening?
Wetin be dis? - What is this?
I don tire - I am tired
I go come - I will come
E don do - That is enough
You sabi o - You are good
I no sabi - I don't know
E no concern me - It doesn't concern me
You don chop? - Have you eaten?
I dey comot - I am leaving
I dey go house - I am going home
No vex - Don't be angry
Wetin you talk? - What did you say?
You don finish? - Are you done?
E no hard - It's not difficult
No be small thing o/No be small matter o - It's not a small thing
Nawa for you o - Why are you acting/behaving in such a manner?
Why you dey do like dis? - Why are you acting/behaving in such a manner?
Wetin dey worry you/Wetin dey work you? - What is wrong with you?
This one no follow - This one is not acceptable/This is not a part of it
Shey you wan go? - Do you want to go?
I don show - I have come
Naso e suppose be - That's how it should be
Na lie - It's a lie
Na true - It's true
I dey tell you - I am telling you
Abeg - Please
No wahala - No problem
Wahala - Problem
Pikin - Child
Momsy/Maale - Mother
Popsy/Paale - Father
Oga - Boss
Epp me - Help me
Put jara for me - Put extra for me
Kolo - Crazy
You dey yan dust - You are talking trash
Who be dis? - Who is this?
Pepper/Raba - Money
No comments:
Post a Comment